Yesterday I post say I don make $1.017. Some people believe me. Some people say na lie.
Today, I go answer all of una.
IS IT REAL?
Yes. 100% real. See my numbers again:
November 2026:
- Paid Views: 167
- Author Earnings: $1.01700
- Average CPM: $6.08982
I no edit am. I no borrow screenshot. Na my own account.
WHY SOME PEOPLE SAY NA SCAM?
Because dem don try many online things wey fail dem. I understand. I don try some before too. But Lodpost different because dem pay for views, not for bringing people only.
HOW MUCH YOU FIT MAKE?
No go expect $100 for Day 1. My own journey:
Day 1: $0
Day 7: $0.823
Today: $1.017
Small small na im e dey grow. If you post every day for 30 days, you go pass me.
HOW TO START YOUR OWN - 3 STEPS ONLY:
Step 1: Click my link here - https://lodpost.com/ref/uwa1234
Step 2: Create account, na free.
Step 3: Write your first post about your own life. No copy my own.
THAT'S ALL.
If you don join because of my post yesterday, comment "I DON JOIN" make I follow you.
If you still dey doubt, comment "SHOW ME MORE" and I go post my next update when I reach $2.
And if you like this post, share am. No keep good thing for yourself alone. Somebody for your WhatsApp list dey broke right now and need this.
See you for $2 update!
You must be logged in to post a comment.