POV: He just said "Baby let's start the journey of love" 💕
Â
Me:Oga journey dey o, but transport fare no dey 🥹 Plus bandits dey road, make dem no kidnap me on the way to love 😂
Â
Lodpost, make una judge: Na wisdom or na broke-ness? ðŸ˜
Â
Tag that your friend wey dey use "I no get money" cancel date 😂
Â
Una excuse nha which one? 😂
Â
#lodpost #relationship #nigerianmen #brokebutwise #journeyoflove
You must be logged in to post a comment.