Good morning, my person.
Before you touch your phone to scroll, before you start to worry about today, read this prayer first.
Today, God go favour you.
That job wey you dey find, today e go call you.
That money wey you dey wait, today e go enter.
That person wey don forget you, today e go remember you.
You no go cry today.
You no go shame today.
You no go beg for food today.
You go smile today. Even if na small smile, you go smile.
I pray for you:
As you comot for house today, go and come back with good news.
No accident. No bad news. No wahala.
If you believe, comment "AMEN" now.
Follow me - https://lodpost.com/ref/uwa1234
I go pray for you every morning and every night.
Tell me for comment: Wetin you want God to do for you today? I go pray with you.
Good morning. Today na your day.
- Uwa
You must be logged in to post a comment.