MAKE WE TALK TRUE TRUE TODAY.
Imagine tomorrow no dey again. You get only 5,000 Naira for hand. Just 5,000.
WETIN YOU GO DO?
A) Give am to MAMA - Make she chop, at least she go remember you
B) Buy FOOD chop belle full - If I go die, make I die belle full 😂
C) Give am to CHURCH / CHARITY - Make God remember me
D) Call your BEST FRIEND go flex - Last enjoyment
E) Hide am for pillow - Even for heaven, I go need money 😂
Me? I go give am to MAMA.
Mama don suffer too much. That 5,000 go make her smile one last time.
NOW NA YOUR TURN:
Comment ONLY your letter + why.
Example: "B - I must chop belle full before I go"
No lie. Talk true. We no go judge you.
Tag that person wey you go give am. Share to group and status. Make everybody talk true today.
Follow me - https://lodpost.com/ref/uwa1234
OYA, THAT 5,000 - YOU GO DO WETIN WITH AM? A, B, C, D or E?
You must be logged in to post a comment.