Funny Story: My Client Said Make My Book Funny, But Not Too Funny

Follow
Listen to Article Listen to this article read aloud

Audio uses the voice available in your browser or device.

 

Wetin happen for my ghostwriting work yesterday go make you laugh.

One client for Lagos message me say "Abeg, help me write my book. Make am funny small, make people enjoy am."

I say no wahala. I write am well, I put joke inside, I make the story sweet. I send am for am.

E read am, e come tell me say "This one too funny, my wife go think say I don dey craze if I dey laugh for house alone."

I tell am say "Oga, na you say make I make am funny na!" E say "Yes, but make am funny small, no be make I laugh for bus stop dey alone."

Everybody wey I tell the story don laugh tire.

Na that day I learn say ghostwriting no be just to write. You must understand wetin client really want.

I later rewrite am, make am funny small small, e happy, e pay me my $100 complete.

If you want make I help you write your book, story, or eBook - funny or serious - message me. I fit write am for you, your name go dey for the book, you go collect all the glory.

Comment "TEACH ME" if you want make I teach you how I take make my first $100 as ghostwriter for Port Harcourt 

 

 

More Articles by This Writer

Support the Writer

Enjoyed this article? You can support the writer with a voluntary donation.

Your donation supports uwawunkeonye nwaneri

Minimum donation: $2.00   •   70% of the donation is allocated to the writer after the LodPost commission.

Donate by Nigerian Bank Transfer

Send your donation in Nigerian Naira (₦). Your receipt will be reviewed by the LodPost admin before your donation is credited.

₦
Minimum donation: ₦100.00

How it works: Transfer the donation to the account above, upload your payment receipt, and our admin will verify and credit the writer.

Comments

You must be logged in to post a comment.

About Author

2 Followers
1 Following
8 Articles
6 Likes