Una hear am? E be like say one particular matter wey don dey w0rry Okada riders for Oghara don finally receive attentiøn.
Acc0rding to inf0rmatiøn reaching Oghara Voice, Okada rìders wey dey pass police and vigilante checkpøints for Oghara don dey complaìn say dem dey f0rce dem to drop ₦200 beføre dem go pass.
But PCRC Chairman for Oghara, Mr Kingsley Ejuone, don carry the matter go meet the ever-listening DPO of Oghara Police Division, make dem put an ęnd to this įlļegąl c0llectiøn from commercial motorcycle riders.
As the matter reach the DPO, e give clear instructiøn to him officers and members of the Vigilante Group say dem must støp cøllęcting any m0ney from Okada rìders.
If you be Okada rìder and any police officer or vigilante still cøllect møney from you, no keep quìet.
Try įdentįfy the person wey cøllect the møney and rep0rt the matter dìrectly to the DPO or write us.
Acc0rding to the inf0rmatiøn provìded, any officer or vigilante wey vi0laţe this instrųctiøn go face dįscîplįnary actiøn, including rem0val from dųty.
Oghara securìty people suppøse dey prøtect the people, no be to turn røadbløck to cøllectiøn point.
Kudos to Mr Kingsley Ejuone, PCRC Chairman, for raisìng the matter, and kudos to the Oghara DPO for listening and taking ąctiøn.
You must be logged in to post a comment.